Indian authorities don ban two of di very addictive opioids sake of one blukel investigation wey find out say dem dey ginger public health kasala for parts of West Africa. For letter wey blukel see from di Drugs Controller General of India, Dr Rajeev Singh Raghuvanshi tok say dem withdraw di permission to make and […] More

Russia don launch a large-scale drone attack against Ukraine on di eve of di third anniversary of di war. Yuriy Ignat, tok tok pesin for Ukraine’Air Force Command, say a “record” 267 Russian drones dey launched in a single, coordinated attack. Emergency services say di strikes cause destruction and set fire to buildings for a […] More
Monday 24 February marks three years since the Russian Federation launched its full-scale invasion of Ukraine, in clear violation of the United Nations Charter and international law. On this tragic occasion, I reaffirm the urgent need for a just, sustainable and comprehensive peace – one that fully upholds Ukraine’s sovereignty, independence and territorial integrity within […] More

Dem dey treat Pope Francis for one “tough clinical situation” and e go remain for hospital for as long as necessary, di Vatican tok. Dem admit di 88-year-old to Rome Gemelli hospital on Friday to undergo treatment and test for bronchitis. For one update on Monday, di Vatican tok say di Pope get “polymicrobial […] More

Nigeria goment don announce plans to replace dia visa on arrival policy. Na di Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo tok dis one for di Nigeria Immigration Service (NIS) capacity-building training wey dem title “Application Of Advance Passenger Information And Passenger Name Records Data In National Security And Law Enforcement”. Na former President Muhammadu […] More