in

Why Nigeria govment wan end visa on arrival policy- how and wetin be di alternative

Nigeria goment don announce plans to replace dia visa on arrival policy.

 

Na di Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo tok dis one for di Nigeria Immigration Service (NIS) capacity-building training wey dem title “Application Of Advance Passenger Information And Passenger Name Records Data In National Security And Law Enforcement”.

 

Na former President Muhammadu Buhari administration bin start di visa-on-arrival policy for 2020 to be short-stay visa wey dem dey give for point of entry.

 

Tunji-Ojo say federal goment go start landing and exit cards wey visitors fit fill bifor dem enta di kontri to replace visa on arrival policy.

Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments

13 Break Up Stories That Prove Exes Can Be a Real Disaster

Pope dey face serious health situation – Vatican tok Pope Francis